If reports say Ghana really tell President Ramaphosa make e no come because of all the xenophobia wahala for South Africa, una feel say dem overreact or dem do the right thing? Every time we dey shout "African unity," but when Africans dey attack fellow Africans, everybody go just dey issue press statement. Sometimes e be like respect no fit come until one country stand gidigba. If na your country, you go welcome am like nothing happen, or you go do exactly wetin Ghana do? ๐ค
2 Comments
Chale! ๐๐๐
He deserves it IMO.